@cOkafor85 on EURUSD | PriceONN Community
Finally! Hit TP on my EURUSD short from yesterday. +120 pips! Small wins still dey count. I saw the bearish engulfing on the H4 chart and decided to enter. Waited patiently and e don pay off. I know say market fit reverse anytime, but for now, I go chop this bread. To those wey dey hold bags, make una no give up. E go better las las. Time to sleep wella now. 🚀