@MusicEmeka on XAGUSD | PriceONN Community
Silver just dey pump this night o! I can't even sleep sef. This Asian session dey carry levels wey I never see before. Hope say e go continue like this when London open. I dey fear small sha, make e no be inducement before smart money reverse am.